BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Rivers Speaker, plus 15 oda Assembly members defect to APC
Di speaker cite wetin e describe as "division" within di PDP as di reason for dia defection.
Trump host signing of peace deal wit Rwanda and Democratic Republic of Congo
President of United States of America, Donald Trump and President of Democratic Republic of Congo, Felix Tshisekedi, alongside dia counterpart Paul Kagame of Rwanda don sign one peace agreement for Washington wey go bring peace between di two African kontris.
Di challenges bifor General Christopher Musa wey be Nigerian Armed Forces oga patapata afta Tinubu
Di Nigerian Senate confam retired General Christopher Musa on Wednesday 3 December afta many questions wey dem ask am during im screening.
Former Rivers sole administrator make list of ambassadorial nominees Tinubu forward to Senate for screening
Di two lists bring to 68 di number of pipo nominated so far as ambassadors by President Bola Tinubu.
Why US govment wan place visa restrictions on some Nigerians, govment officials and dia families
US Secretary of State Marco Rubio say Washington - acting on president Trump directive - dey "take decisive action in response to di atrocities and violence against Christians for Nigeria and around di world".
How much you fit withdraw daily from ATM, POS as CBN revise cash policy
Central Bank of Nigeria revise some of dia policies wey concern withdrawal and deposit of cash for bank and ATM plus POS.
Key points from US lawmakers investigation on claims of religious genocide for Nigeria
US President Donald Trump bin give directive to di House Appropriations Committee for October say make dem investigate alleged Christian genocide for Nigeria.
Ginger Me
Special Tori
E possible to stop Sharia law for Northern Nigeria?
Nigerians, especially pipo from di North, don vex sake of report show say one group of Nigerians go stand for U.S. Congress go tell di lawmakers say na di Sharia wey dem dey do for Northern Nigeria dey help punish Christians for di kontri.
'All migrants gatz pay smuggler... but for women na sex dem dey expect'
Esther say she bin face sexual kasala for her waka go Europe afta she comot from abuse for Nigeria.
Natasha Akpoti, Labubu, Achalugo - wetin Nigerians Google most in 2025
Google Year in Search don release dia lists of wetin Nigerians search for in di year 2025.
Nursery worker admit say im sexually abuse children under im care
Vincent Chan admit to 26 sexual offences wey relate to children aged between two and four.
US military intervention threat dey fuel kidnappings for Nigeria?
Criminal gangs wey dey known as bandits bin carry out wave of attacks since mid-November across di north-west and central regions.
Why Edo State House of Assembly summon Tuface wife Natasha Irobosa to come explain hersef
Hon Natasha Osawaru Irobosa, wey dey represent Egor Constituency for di Edo State House of Assembly, chop accuse say she dey drag di House into rofor-rofor.
Ukraine maps wey track di war wit Russia
How Russia dey gradually gain ground in di face of Ukrainian opposition, and how e affect di front line in recent months.
Resignation of Badaru, meeting wit Musa – Tinubu Security shakeup go get any effect?
For statement wey di Presidency tok-tok pesin Bayo Onanuga issue, e say President Bola Tinubu don accept di resignation of di man wey e appoint two years ago.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.

Formed in 2009, the Archive Team (not to be confused with the archive.org Archive-It Team) is a rogue archivist collective dedicated to saving copies of rapidly dying or deleted websites for the sake of history and digital heritage. The group is 100% composed of volunteers and interested parties, and has expanded into a large amount of related projects for saving online and digital history.














































